Zinoleesky

Lifestyle versuri

Zinoleesky

4 vizualizari

Lifestyle lyrics by Zinoleesky

Big Vibes
Ayy-ayy, yeah-yeah oh, yeah-yeah oh
My lifestyle dey give dem wahala oh
My lifestyle dey give dem wahala oh, uh-uhn
Moku ò, mm-mm yeah-yeah-yai kolo
I no fit hide solo, I no fit hide solo

My lifestyle dey give dem wahala oh
My lifestyle dey give dem wahala oh
Uh, my lifestyle dey give dem wahala oh
Mò yàn sáká, moṣhèè sárá
Tell me why dem con dey para
They want make my food turn sour
But still I say Asante sana
Tiobá s’ẹyin, k’òlè s’áwá ò, uhn

Say dem wan try to kill my ginger
They wan cut my liver, but only money make me shiver
Say I go call my dealer
Dem wan try to kill my ginger
They wan cut my liver, but only money make me shiver
Say I go call my dealer

It’s a lifestyle, that’s how we roll
Sexy baddies wọn má kámi ò
All these fine, fine girls call me daddy yo (call me daddy yo)
When we step outside, they already know
K’áwọn fine girls, wọn má dámi l’òhun
All these fine, fine girls call me daddy yo (call me daddy yo)
Say we been looking fly when we step anywhere
Do that thing wey dey make me dey vex
All these people wan make I rest
If I ‘gree for dem, make I bend
Do that thing wey dey make me dey vex
Looking fly when we step anywhere
All these people wan make I rest
If I ‘gree for dem, make I bend, uh-uh

Kele dey my convoy
All these people think say I be some boy
Na why dem dey come for me
But if dem see me, dem dey run from me
Uh, kele dey my convoy
All these people think say I be some boy
Na why dem dey come for me
But if dem see me, dem dey run from me

Uh, my lifestyle dey give dem wahala oh (wahala)
Mò yàn sáká, moṣhèè sárá (sárá)
Tell me why dem con dey para (para)
They want make my food turn sour
But still I say Asante sana
Tiobá s’ẹyin, k’òlè s’áwá ò, uhn

Say dem wan try to kill my ginger
They wan cut my liver, but only money make me shiver (all these people wan make I rest)
Say I go call my dealer (If I ‘gree for dem, make I bend)
Dem wan try to kill my ginger (do that thing wey dey make men dey vex)
They wan cut my liver, but only money make me shiver (all these people wan make I rest)
Say I go call my dealer (If I ‘gree for dem, make I bend), uh, uh-uhn

Big Vibes
Boombah


  1. Fairytale Expedition
    Fairytale Expedition CG5
  2. Schnitzelbank
    Schnitzelbank Animaniacs (OST)
  3. compartamos el auricular
    compartamos el auricular cero*
  4. HIGH
    HIGH CG5
  5. Don't Say It
    Don't Say It Zaria Siave
  6. Space Junk
    Space Junk Dave Dobbyn
  7. Body Talk
    Body Talk Zaria Siave
  8. Sweet Havana Nights
    Sweet Havana Nights Zaria Siave
  9. The Senses Song
    The Senses Song Animaniacs (OST)
  10. Lifesaver
    Lifesaver CG5
  11. Sunrise
    Sunrise CG5
  12. Music Box (feat.CG5, DeltaHedron)
    Music Box (feat.CG5, DeltaHedron) CG5

Artisti AZ