Lexyham

Zinoleesky Most Wanted versuri

Lexyham feat. Zinoleesky

9 vizualizari

Zinoleesky Most Wanted lyrics by Zinoleesky feat. Lexyham

๐ŸŽถ๐ŸŽถ๐ŸŽถ
๐ŸŽถ๐ŸŽถ๐ŸŽถ
?
?
๐ŸŽถ๐ŸŽถ๐ŸŽถ
Walai Talai (walai talai)
๐ŸŽถ๐ŸŽถ๐ŸŽถ
๐ŸŽถ๐ŸŽถ๐ŸŽถ
๐ŸŽถ๐ŸŽถ๐ŸŽถ
Niphkeys (niphkeys, niphkeys)
Can’t touch me, I feel anointed! (feel anointed)
Living my faster life man be like wanted! (man be like wanted?)
No problem we get sorted
Girlie Go down OneโŸtimeโŸifโŸi say iโŸwon ehn hen
NiggaโŸtry say na rugged
Hunter fit to be the hunted
Touchdown like the most wanted
Touchdown like the most wanted
Ask about Zino anywhere dem dey Feel me (hundred)
Anytime wey wะต drop won jeh
Touchdown like most wanted!
Touchdown likะต most wanted!
Hmm dey my body i no fit lie You oo
Better no try me oo Omo i fit kpai you oo
I Dey logic Omo i fit fly oo
I Dey logic Omo i fit fly oo
Me i go do anyhow cuz baba God dey my side
2:30 Omo we dey Outside
They want make my boat Just capsize
But baba god dey my side
They all wanna see me in the bitch
They know am in a rich
They all wanna see me in the Roy
Them no even know if i guide
Them be Dey post on Instagram
Trynna hinder glory mi
Even tho them no know story mi
Adigun leave dem what mama
So fun mi dey wish they could kill
Me i see many jealousy
Tell my nigga bami gbe Hennessy
Rora brother maku ni torimi
Hmmm Emi rude boy most wanted like cruide oil
Say them na dey do much
This life for a while na 2 clutch Ehhhhen

Nigga try say na rugged
Hunter fit to be the hunted
Touchdown like the most wanted
Touchdown like the most wanted
Ask about Zino anywhere dem dey Feel me (hundred)
Anytime wey we drop won jeh
Touchdown like most wanted!
Touchdown like the most wanted
Hmm dey my body i no fit lie You oo
Better no try me oo Omo i fit kpai you oo
I Dey logic Omo i fit fly oo
I Dey logic Omo i fit fly oo
Me i go do anyhow cuz baba God dey my side
2:30 Omo we dey Outside
They want make my boat Just capsize
But baba god dey my side

(๐–‘๐–”๐–œ ๐–›๐–”๐–Ž๐–ˆ๐–Š)
They all wanna see me in the bitch
They know am in a rich
They all wanna see me in the Roy
Them no even know if i guide


  1. Song For America
    Song For America TIM MCGRAW
  2. Cowboy In Me
    Cowboy In Me Riley Green
  3. Pawn Shop Guitar
    Pawn Shop Guitar TIM MCGRAW
  4. Wasp In the Fig
    Wasp In the Fig Eartheater
  5. Wabash Cannonball
    Wabash Cannonball The Carter Family
  6. I Doubt
    I Doubt june
  7. Spune vorbe de iubire
    Spune vorbe de iubire Viorela Filip
  8. Aubrey
    Aubrey Tezzus
  9. You N Me
    You N Me june
  10. The Cowboy In Me (Yellowstone Edition)
    The Cowboy In Me (Yellowstone Edition) TIM MCGRAW
  11. Prey
    Prey The Upstart Crows
  12. Summer Day (DUX Remix)
    Summer Day (DUX Remix) Franky Hill

Artisti AZ