DYani

Born Survivor versuri

DYani feat. Zinoleesky

6 vizualizari

Born Survivor lyrics by Zinoleesky feat. DYani

Tomsorisenenagor
Uh-uh, I no know why
I no know why igbo make me, igbo make me feel okay (feel okay-ayy)

Uh, say me I’m a born survivor (born survivor), born survivor
Even at the top, I’m in my dust
Pull up with the right one
Working overtime, I’m a cyborg
They say bygone be bygone
But bobo, if you price, I go buy gun
Mm, emi idan, kilokan mi side talk

Bad bitch (bad bitch), slow whine, moving like a catfish
I no dull, I respond pelu tactics
If you correspond, a ma gbádun, a ma lavish
Uh, let me tell you what the fact is
Sabi boy no dey need to practice (uh-uh)
Call me, anytime you need service, me and you ka dabi Peller pelu Jarvis

Mm, ase lo mean, dey make your gbe body
Say no worries when they hear my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh)
Mm, dem say I dey give dem drug, dey make dem drunk
Dem no fit stop when they hear my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh)

Uh, I no know why igbo make me feel okay-ayy
She make me feel no pain
Má bèrè l’ọwọ mummy mi pè „kilò sè eh?” (Kilo se?)
Sometimes I need no bail
I no know why igbo make me feel okay-ayy (feel okay-ayy)
She make me feel no pain (feel no pain)
Ma bere l’owo mummy mi pe „kilo se eh?”
Uh, say me I be born survivor

D’Yani
Jah-Jah blessings, I want too many
Sweat all your glory, you shall not go ’round
Been fighting far-far too long
It’s a day, I need shayo, De Brian we on
They were superstar, and the world know who we are
Dem never thinking without reach
Never used to us, now we gone by far
Take a u-turn round, ayan yan-yan
Dem ces dè vido- whoa-whoa-whoa
We arise ayan yan-yan, she fit to dodge whoa-whoa, whoa
I’ve had to leave trenches to reach peace
We would I’ve be born in as rich kid
Living testimony dey my witness
Say man na born survivor

Born survivor (born survivor)
Even at the top, I’m in my dust
Pull up with the right one
Working overtime, I’m a cyborg
They say bygone be bygone
But bobo, if you price, I go buy gun
Mm, emi idan, kilokan mi side talk

Bad bitch (bad bitch), slow whine, moving like a catfish
I no dull, I respond pelu tactics
If you correspond, a ma gbadun, a ma lavish
Uh, let me tell you what the fact is
Sabi boy no dey need to practice (uh-uh)
But me, anytime mi need service, me and you ka dabi Peller pelu Jarvis

Mm, ase lo mean, dey make your gbè body
Say no worries when they hear my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh)
Mm, dem say I dey give dem drug, dey make dem drunk
Dem no fit stop when they hear my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh)

Take a u-turn round, ayan yan-yan
Dem ces dè vido- whoa-whoa-whoa
We arise ayan yan-yan, she fit to dodge whoa-whoa, whoa (whoa-whoa, whoa)
Say man na born survivor
(Don Baby)


  1. Part Time Love
    Part Time Love june
  2. I Choose Violence
    I Choose Violence Glokk40Spaz
  3. Cup Of Water
    Cup Of Water june
  4. Trust Me
    Trust Me june
  5. Look Me In The Eyes
    Look Me In The Eyes june
  6. Bad Boys
    Bad Boys Inner Circle
  7. Sad
    Sad june
  8. You Get Used To Somebody
    You Get Used To Somebody TIM MCGRAW
  9. Song For America
    Song For America TIM MCGRAW
  10. Cowboy In Me
    Cowboy In Me Riley Green
  11. Pawn Shop Guitar
    Pawn Shop Guitar TIM MCGRAW
  12. Wasp In the Fig
    Wasp In the Fig Eartheater

Artisti AZ