T.I BLAZE

Track 1 versuri

T.I BLAZE

3 vizualizari

Track 1 lyrics by T.I BLAZE

A lost trust can never be regained, So me I tell all this people for road say loyalty pay .. New update tide, Dem forget the gbedu replay say the dj wey try commot am they put am grave … ..

Oloun gbo

You no fit get make I hate o Omode gbo agba gbo lo fi da ife ninu aye

Hook..

Pididipadadapadadapadadapada ewo pididipadadapadadapadadapada ohe

Emi lenu leko,, I need dough, I Dey road, from small I dey road. And maami Dey old I believe oo but e hurt my soul Controlla Controlla, and I get one hoe for my hood ahn

I no fit love am but I likе am


Sometimes she dеy move like malaika
Oh Ah Ah

Some have food cannot eat … but this your back I go hit

Some get weed no lean

And Some get lean but no weed ..

But me I get the two wey come from MØÑĒt. And Straight to my room …

I operate in my lungu, I straight in your eye i go look…
Opportunity Come but once, manna taking ganja and i Do mii best all I know.. Plenty money no no stress ..

So far I no buy car for debt … Kosegele

Opportunity Come but once, manna taking ganja and i Do mii best all I know Plenty money no no stress ..

So far I no buy car for debt

Emi lenu leko,, I need dough, I Dey road, from small I dey road. And

Emi lenu leko,, I need dough

I Dey road, from small I dey road. And maami Dey old I believe oo but e hurt my soul Controlla Controlla, and I get one hoe for my hood ahn

I no fit love am but I like am, Sometimes she dey move like malaika

Oh Ah Ah


  1. Russian
    Russian Mark Farina
  2. Kygo jo
    Kygo jo Flow Kingz
  3. I Felt Your Shape
    I Felt Your Shape The Microphones
  4. All the Love in the World
    All the Love in the World Consortium
  5. 2007
    2007 Charli xcx
  6. Script
    Script BUDDiiS
  7. 偏愛シンドローム (Hen'ai shindoro-mu)
    偏愛シンドローム (Hen'ai shindoro-mu) BUDDiiS
  8. Outcast
    Outcast Oxa
  9. Rusty Cage
    Rusty Cage Soundgarden
  10. 성수에서 서울숲 (From Seongsu to Seoul Forest) (seongsueseo seoulsup)
    성수에서 서울숲 (From Seongsu to Seoul Forest) (seongsueseo seoulsup) JEON NOW
  11. the ritual
    the ritual Ken Carson
  12. Swipe Up
    Swipe Up Hanye

Artisti AZ