Dis Love versuri
SPINALL feat. Tiwa Savage & Wizkid
Versuri SPINALL & Wizkid feat. Tiwa Savage – Dis Love lyrics
Siddon pon it, fine girl siddon pon it.
Every other day, you go dey siddon pon it, top, boy.
Tell me, baby girl, how dey o,
baby, tell me make I know how you dey o.
Baby, tell me how much I go pay o,
and we go fly go anywhere for holiday o.
Dis love na walangolo, dis love na wantintin,
make we play like, we dey movie o,
that kind play way u go, dey play mummy o, mummy o.
Mummy o, mummy o, mummy o.
Girl na me go dey play daddy o,
girl if you be baby, i be nani o.
See as you fine like agbani o,
so ma wa so panlangolo, oh oh.
Wa so wa, duro nle, oh oh,
baby make i dey where you dey, oh oh.
Come make I show you special loving, so ma wa so,
panlangolo, oh oh, wa so wa duro nle, oh oh.
Baby make i dey, where you dey, oh oh,
come make I show you special loving.
Anywhere you dey, I go dey o, long as I dey with my baby o.
Wetin dem no know, dem go hate o.
Kiss me, baby, make dem vex o,
carry the matter for their head o.
Please me baby, make i rest o,
nobody do me like you do o,
kiss me, baby, make dem vex o.
Dis love na walangolo, dis love na wantintin,
Dis love na walangolo, dis love na wantintin,
Baby girl, siddon pon it o, whine up on it o.
I know you love this sweet sweet melanin,
oh girl, oh you go be my sweet señorita.
Come whine am for me,
my Jamaican girls come whine am for me.
Ojota girls, come whine am for me,
my Caribbean girls come buss up for me.
So ma wa so panlangolo, oh oh,
wa so wa duro nle, oh oh.
Baby make i dey, where you dey, oh oh,
come make I show you special loving.
London boy, come give it to me,
all my logos boys dem spend it on me.
Jamaican boys dej jam it for me,
my American boys dem swag it for me.
So ma wa so panlangolo, oh oh,
wa so wa duro nle, oh oh.
Baby make i dey, where you dey, oh oh,
come make I show you special loving.
Dis love na walangolo, dis love na wantintin,
Dis love na walangolo, dis love na wantintin,
DJ Spinall, give it to me, give it to me, give it to me.
Buss it, give it to me, give it to me, give it to me.
Spinall, Wagawnnn, Spellz.
-
WHO'S THAT (English Translation) Ikkimel,Robbensohn -
사랑보다 더 어려웠던 건 (salangboda deo eolyeowossdeon geon) kimmore -
Chunderwall (Wonderwall) Rufus Rice -
what if we? Emi Choi -
a life with you Aron -
Woozel & Pip (Intro) Woezel & Pip (OST) -
질투는 나의 힘 (Jealousy Is My Strength) (jiltuneun naui him) YYOi -
Snakes For Dinner Josh Homme -
Reckless Jane Beverley Martyn -
dance partner asumuh -
나의 여름 (naui yeoleum) DAHEE -
CLOSER KIM JI WOONG

