Plaboy Jyke

Ohemaa versuri

Plaboy Jyke

3 vizualizari

Ohemaa lyrics by Plaboy Jyke

Baby got ma number blacklisted
But I no go ask you questions Gal
Omo no be me wey teach you sense
But today you don Dey push me there
Omo Wetin wey no Dey concern me I no talk
Uh
I’ve been waiting for long
For long
I no bore
No be you wey opt for
Ohemaa hemaa hemaa
What you do me badder
But I cannot never cry
Playman never shy
Ohemaa hemaa hemaa
What you do me badder
But I cannot never cry
Playman never shy
Oooo
Put your body down be like magician
Don Dey disturb for insta
E don turn fashionista
Make I craze for her picture
Shoddy wey do me corny oo
Na ein Dey follow me dey talk for ma handle
Text me for insta%
I don Dey fear for ma nika %
I go Dey jakpa jantis %
Make e tear for ma trouser %
Buh sometimes I Dey sheda %
Big man like me %
Putti head for her breast ah%
Then I go tell her I love her %
Love her aaaaa%
Ohemaa hemaa hemaa%
What you do me badder %
But I cannot never cry %
Playman never shy %
Ohemaa hemaa hemaa%
What you do me badder %
But I cannot never cry %
Playman never shy %
Ohemaa hemaa hemaa%
What you do me badder %
But I cannot never cry %
Playman never shy %
Ohemaa hemaa hemaa%
What you do me badder %
But I cannot never cry %
Playman never shy %
Baby got my number blacklisted %
But I no go ask you questions Gal %
Omo no be me wey teach you sense %
But today you don Dey push me there %
Omo Wetin wey no Dey concern me I no talk %
Uh%
I’ve been waiting for long %
For long %
I no bore %
No be you wey opt for %
Ohemaa hemaa hemaa%
What you do me badder %
But I cannot never cry %
Playman never shy %
Ohemaa hemaa hemaa%
What you do me badder %
But I cannot never cry %
Playman never shy %


  1. 질투는 나의 힘 (Jealousy Is My Strength) (jiltuneun naui him)
    질투는 나의 힘 (Jealousy Is My Strength) (jiltuneun naui him) YYOi
  2. Snakes For Dinner
    Snakes For Dinner Josh Homme
  3. Reckless Jane
    Reckless Jane Beverley Martyn
  4. dance partner
    dance partner asumuh
  5. 나의 여름 (naui yeoleum)
    나의 여름 (naui yeoleum) DAHEE
  6. CLOSER
    CLOSER KIM JI WOONG
  7. Worst Taste in Men
    Worst Taste in Men The Haunt
  8. Dorul
    Dorul Bogdan Petriceicu Hașdeu
  9. Rollercoaster
    Rollercoaster Violett
  10. Never Go Back
    Never Go Back Rachel Stevens
  11. Love Is a Lonely Feeling
    Love Is a Lonely Feeling Resa Saffa Park
  12. Mi Chico (Jason Derulo x Melody Version)
    Mi Chico (Jason Derulo x Melody Version) DJ Goja

Artisti AZ