Peruzzi – Hypertension

Lyrics Hypertension – Peruzzi

Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension

I see the signboard
Wey say warning
Cause your body dangerous
But me I no dey hear word
I dey here till morning
And that’s on period

If na style
You get style
If na moves
You gat moves for days
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them

This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye

This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension

Mami what you working with
Oh baby show me working
Show me working
Show me working
Hey

See person figure
Man dem wan figure your body
Or make I take better picture
My people gats see this your body

If na style
You get style
If na moves
You gat moves for days
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them

This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension

Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu…

Peruzzi | 2022

Mai multe de la