AGUNNA

MAMA PRAY 4 ME versuri

AGUNNA feat. Anti World Gangstars & FATBOY E

ODUMODUBLVCK, Reeplay, SHAGBA
3 vizualizari

MAMA PRAY 4 ME lyrics by ODUMODUBLVCK, Reeplay, AGUNNA, Anti World Gangstars, FATBOY E, SHAGBA

INTRO (AGUNNA)
Mama pray for me eee
All the things I see
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
(GMK bout to make that doe)

CHORUS (AGUNNA)
Mama pray for me eee
All the things I see
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
If u no sabi eee
Angels cover me
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
Mama pray for me eee
All the things I see
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
If u no sabi eee
Angels cover me
Protect me from opps round me (Na up in the streets I be)

VERSE (ODUMODUBLVCK)
I go find you with gun (tuh tu)
If you like make you run
Toy gun… Not if at all (tuh)
Nothing Dey to talk
Oboy wey my funds
Reeplay whey your plug?

VERSE (REEPLAY)
I go holla am make him pull up
Sharperly gather tools (sharp)
Spray the fools (fools)
Till their body reduce

VERSE (ODUMODUBLVCK)
Disembark any capping manchy redirect every racket (racket)
Antiworld and business
Too close… Be like toothbrush and toothpaste

VERSE (REEPLAY)
I been dey tell my niggas we dey on top
We go stunt on top and we no go flop
We go shak Gordons, we go pop Champas
Rappers we go buy them Pampers
Haba

CHORUS (AGUNNA)
Mama pray for me eee
All the things I see
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
If u no sabi eee
Angels cover me
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
Mama pray for me eee
All the things I see eee yeah
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be (yeah… whoo)
If u no sabi eee (yeah)
Angels cover me
Protect me from opps round me (Fat… Boy… E)
Na up in the streets I be

VERSE (FATBOY E)
Ask about me for Abj na the streets I Dey (Facts)
Time to time I dey tanana my mama make she pray
Cause for this side no be childs… No be play
If no take time na your belle dem go spray (tu tu tu)
No love, joy, trust for street
Any man for here fit betray
I apply 99 percent intelligence
I Dey use Akonuche

VERSE (SHAGBA)
All day in the Bando (bando)
Put money on your head like Louis hat
Hear a knock on the door omo who be that
Confirm that bitch no go gba be oshi
If she be snitch omo major loose guard
I no like Hilux me I too love Prado
I no like handcuffs
I too love Van Cleef

OUTRO (AGUNNA)
Mama pray for me eee
All the things I see
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
If no sabi eee
Angels cover me
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be


  1. CLOSER
    CLOSER KIM JI WOONG
  2. Worst Taste in Men
    Worst Taste in Men The Haunt
  3. Dorul
    Dorul Bogdan Petriceicu Hașdeu
  4. Rollercoaster
    Rollercoaster Violett
  5. Never Go Back
    Never Go Back Rachel Stevens
  6. Love Is a Lonely Feeling
    Love Is a Lonely Feeling Resa Saffa Park
  7. Mi Chico (Jason Derulo x Melody Version)
    Mi Chico (Jason Derulo x Melody Version) DJ Goja
  8. Walter White (Blank Space)
    Walter White (Blank Space) Rufus Rice
  9. Haven't Said I Love You Yet
    Haven't Said I Love You Yet Golden Cats
  10. Your Girlfriend
    Your Girlfriend Weathers
  11. Graveyard Eight
    Graveyard Eight The Penguins of Madagascar (OST)
  12. TBA
    TBA lohleq

Artisti AZ