Mr. Fido

Awolowo versuri

Mr. Fido

4 vizualizari

Awolowo lyrics by Mr. Fido

Verse 1
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I take ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over, over, I dey cloud so high
Fly me up oh up so high
Till I find myself talking with most high
Some, some think say me I don mad
Oh

Pre-Chorus
Oh he still dey go
Leave am, leave am, leave am
I think say him don enter that side
As I dey let them know wetin dey my mind
Some dem take me for a fool yeah

Chorus
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
A n fa’gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
Aye n lọ (Ate n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at’egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon

Verse 2
Thank you Jah for giving us rain
Abundant blessings mi a Jah fi rain
Blessings from a plant, eat ganja all day
Puff one, two, take off my pa-pains away
Oh away, yeah yeah
Emi o ma le mu’gbo t’Olu ba we
Rara oh, I go roll my spliff my way
My way no be your way (Yeah-yeah)

Chorus
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
A n fa’gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
Aye n lọ (Ate n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at’egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
A n fa’gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
Aye n lọ (Ate n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at’egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon


  1. cold brew
    cold brew Jades
  2. Moonspill
    Moonspill Dept
  3. De ce să pleci
    De ce să pleci Ioana Radu
  4. Nu te du după doru-ru
    Nu te du după doru-ru Stereo
  5. NG experience (green)
    NG experience (green) greenbeige
  6. 숯 (such)
    숯 (such) The Electriceels
  7. NG experience (beige)
    NG experience (beige) greenbeige
  8. Piss On Your Grave
    Piss On Your Grave Kanye West
  9. VOLTAGE 29000
    VOLTAGE 29000 DJ POOL
  10. Easy Street
    Easy Street Queens of the Stone Age
  11. Craig şi Dumbrava
    Craig şi Dumbrava Craig of the Creek (OST)
  12. Orbit
    Orbit Dept

Artisti AZ