MarbelSog

Real Blood versuri

MarbelSog

6 vizualizari

Real Blood lyrics by MarbelSog

Intro
Imakwa
Igamazina
Call me Marbel

Verse
As money no Dey for me
Brother I Dey beg,make you Dey for me
No join them dey gossip,my matter
If I wronged you,Biko forgive me
Yeh yeh !
Biko forgive me
Hundred naira,no be hundred thousand
Make you no go!,gather thousands
For my matter
(No go gather thousands for my matter)

Pre chorus
Don’t pretend,while you’re hating
Don’t back stap me later
You no say na you I go call When I’m down
You no say na you I Dey call my hommie
You no say na you I Dey tell my movement
You no say na you I Dey tell my secret

Everything I tell you from A to Z
No go cast am for street because you vex
You no say you be blood no be red oil

Chorus
Omo nigga!
No Dey form say like you be my brother
Nothing bother me pass my brother
Wey be back staber
If you go love me,love me
No be when fame don gather
Oh my brother
Wetin go be,go be
Que Sera, Sera

Verse
I no wan put my needs on you
Make you no go Dey doge my call
If I tell you as e Dey be
No go cast am for street because you vex
Me I no fit lie,me no hate you
Believe am if I say I no trust you
Water wey save life still Dey take life

Pre chorus
Don’t pretend,while you’re hating
Don’t back stap me later
You no say na you I go call When I’m down
You no say na you I Dey call my hommie
You no say na you I Dey tell my movement
You no say na you I Dey tell my secret

Everything I tell you from A to Z
No go cast am for street because you vex
You no say you be blood no be red oil

Chorus
Omo nigga!
No Dey form say like you be my brother
Nothing bother me pass my brother
Wey be back staber
If you go love me,love me
No be when fame don gather
Oh my brother
(That’s why I dey live my life
In Lavida Local!)

Wetin go be,go be
Que Sera, Sera

Outro
Dax,Real Blood
Zero panic,Real Blood
BTC Lord,Real Blood
Shady my bro,Real Blood


  1. Somebody
    Somebody FRankly
  2. Dacă-n douăzeci de toamne
    Dacă-n douăzeci de toamne Ioana Radu
  3. Birthday
    Birthday OF'F
  4. Famous Last Words
    Famous Last Words My Chemical Romance
  5. Coloană infinită
    Coloană infinită Stereo
  6. Brighter Day
    Brighter Day Ben Cristovao
  7. Dar să lupţi
    Dar să lupţi Stereo
  8. You're gonna have to Run again..
    You're gonna have to Run again.. snzae
  9. cold brew
    cold brew Jades
  10. Moonspill
    Moonspill Dept
  11. De ce să pleci
    De ce să pleci Ioana Radu
  12. Nu te du după doru-ru
    Nu te du după doru-ru Stereo

Artisti AZ