lavish mollar green

kogbagidi versuri

lavish mollar green

0 vizualizari

kogbagidi lyrics by lavish mollar green

Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o
Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o
Kogbagidi
No be gra gra
No be lau lau
Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o

I dey lagos
I want focus
So make you no dull me
No stress me
I want too much money
For my azza
Owo lo shey koko
Omo okunrin no dull am
I no want if I call their line
Make them no pick my call
Because them think say
Omo boy don broke

Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o
Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o
Kogbagidi
No be gra gra
No be lau lau
Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o

I no want if I call their line
Make them no pick my call
Because them think say
Omo boy don broke
Lai lai he no fit happen
Ororo dey my head
No be who sabi omoh
Na who God bless o

Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o
Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o
Kogbagidi
No be gra gra
No be lau lau
Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o yeh

Sho mo idowu oracle
Lorile lori Ile
Ta ti nshere shaiye
Aiyе sanwo aiye
Aiye nshaiye fun aiyе
Ninu aiye
Won da mi mo
Emi gan da won mo
I want too much money
For my azza
Owo lo shey koko
Omo okunrin no dull am

Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o
Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o
Kogbagidi
No be gra gra
No be lau lau
Kogbagidi
Kogbagidi
So fun won o


  1. Part Time Love
    Part Time Love june
  2. I Choose Violence
    I Choose Violence Glokk40Spaz
  3. Cup Of Water
    Cup Of Water june
  4. Trust Me
    Trust Me june
  5. Look Me In The Eyes
    Look Me In The Eyes june
  6. Bad Boys
    Bad Boys Inner Circle
  7. Sad
    Sad june
  8. You Get Used To Somebody
    You Get Used To Somebody TIM MCGRAW
  9. Song For America
    Song For America TIM MCGRAW
  10. Cowboy In Me
    Cowboy In Me Riley Green
  11. Pawn Shop Guitar
    Pawn Shop Guitar TIM MCGRAW
  12. Wasp In the Fig
    Wasp In the Fig Eartheater

Artisti AZ