Kumi Bora

The Legacy versuri

Kumi Bora

11 vizualizari

The Legacy lyrics by Kumi Bora

Verse 1

Started from nothing now check how we living
Man dey grind daily but still got time for chilling
Mama pray for me she know say I go make am one day
Step out of your house my perfume dey stay back for two days
I always double hustle make sure say I ball
Haters for sidelines dem just dey watch the ball
Dem go talk but e no fit delay me
I dey move fast no force fit cage me

Chorus

They talk they say wetin we do no hard
But they never see thе fire for yard
Oya they say pissing easy makе chicken piss make we see
Pissing no hard oya make chicken piss make we see

I don boss up now anam a pia utari
When I roll up in the city anam a pia utari
No more long talk now money dey hurry
If dem wan waste time anam a pia utari
Papa great him wisdom don guide me
Lion no dey born snake Lion must born Lion

Verse 2

I be my papa pikin greatness in my vein
Him don show me road now I’m paving my lane
Many cold nights many days in the rain
But lion no dey fear storm we just break the chain

Wisdom full ground I collect and I run
No be by chance I be my fathers son
Dem wan test me Oya make we see
Anam a pia utari I dey move like G

Bridge

I be Nnwa Obi I get royal blood
I dey stand out blood of a Lion
Dem no know
The sweat the tears the dreams we left behind
Omo no be mouth we dey prove with action
If pissing easy make chicken piss make we see

Chorus

I don boss up now anam a pia utari
When I roll up in the city anam a pia utari
No more long talk now money dey hurry
If dem wan waste time anam a pia utari
Papa great him wisdom don guide me
Lion no dey born snake Lion must born Lion

Outro

Ultimus Romanorum
Road rough but we still dey go
Pressure dey but I never fold
Gold no shine if e no see fire
Now we dey glow stepping up higher
E no easy chicken for pee

Chorus

I don boss up now anam a pia utari
When I roll up in the city anam a pia utari
No more long talk now money dey hurry
If dem wan waste time anam a pia utari
Papa great him wisdom don guide me
Lion no dey born snake Lion must born Lion


  1. Piss On Your Grave
    Piss On Your Grave Kanye West
  2. VOLTAGE 29000
    VOLTAGE 29000 DJ POOL
  3. Easy Street
    Easy Street Queens of the Stone Age
  4. Craig şi Dumbrava
    Craig şi Dumbrava Craig of the Creek (OST)
  5. Orbit
    Orbit Dept
  6. Honey Daze
    Honey Daze Dept
  7. Down On the Farm
    Down On the Farm TIM MCGRAW
  8. Itsy Bitzy
    Itsy Bitzy VROWN
  9. Mai rămâi
    Mai rămâi Ioana Radu
  10. Sub vişinul înflorit
    Sub vişinul înflorit Ioana Radu
  11. Somewhere Only We Know (Gerry & Kate McCann Edition)
    Somewhere Only We Know (Gerry & Kate McCann Edition) Rufus Rice
  12. Take Me Away From Here
    Take Me Away From Here TIM MCGRAW

Artisti AZ