King Promise

That Way versuri

King Promise feat. Mr Eazi

3 vizualizari

Versuri King Promise – That Way lyrics

Yeah.
Wetin you dey do me nobody dey come close,
and when you put it on me I want ghost,
wetin dey your inside jollof I want know (My one desire).

Girl, your aura dey too sexy, wey thing you do me with your eyes,
make a bad man lose his mind, I say your drama no too plenty.
Girl, you know say vibes don’t lie,
all these girls but you I dey like, yeah.

Wetin you dey do me nobody dey come close,
and when you put it on me I want ghost,
wetin dey your inside jollof I want know, uuuh, see.

Wetin you dey do me nobody dey come close,
and when you put it on me I want ghost,
wetin dey your inside jollof I want know.

You are my fire, girl you are my fire.
The one desire, one that I desire.
And when you put that thing on, me make I know say,
sing along, say, I want it that way.

My girl wanna roll one thing, no dey like fighting.
Rather ride that thing, zadagat, my girl she be 5 star thing.
I no be Shatta Wale but she like my thing, paaah paah paaah.
I never wanna let you go, but always wanna watch you leave, ye ye,
shawty’s got a hold on me, nobody fit to jam our thing, yeah.

Wetin you dey do me nobody dey come close (Never),
and when you put it on me I want ghost,
wetin dey your inside jollof I want know, yeah, see.

Wetin you dey do me nobody dey come close,
and when you put it on me I want ghost,
wetin dey your inside jollof I want know, yeah, see.

Wetin you dey do me nobody dey come close,
and when you put it on me I want ghost,
wetin dey your inside jollof I want know.

You are my fire, girl you are my fire.
The one desire, one that I desire.
And when you put that thing on, me make I know say,
sing along, say, I want it that way.

You are, you are my fire, the one desire.
Believe me when I say, that I want it that way.


  1. Honey Daze
    Honey Daze Dept
  2. Down On the Farm
    Down On the Farm TIM MCGRAW
  3. Itsy Bitzy
    Itsy Bitzy VROWN
  4. Mai rămâi
    Mai rămâi Ioana Radu
  5. Sub vişinul înflorit
    Sub vişinul înflorit Ioana Radu
  6. Somewhere Only We Know (Gerry & Kate McCann Edition)
    Somewhere Only We Know (Gerry & Kate McCann Edition) Rufus Rice
  7. Take Me Away From Here
    Take Me Away From Here TIM MCGRAW
  8. Part Time Love
    Part Time Love june
  9. I Choose Violence
    I Choose Violence Glokk40Spaz
  10. Cup Of Water
    Cup Of Water june
  11. Trust Me
    Trust Me june
  12. Look Me In The Eyes
    Look Me In The Eyes june

Artisti AZ